A new born baby wey mama abandon along di road for central Nigeria dey battle for life now afta pesin rescue di pkin. Di baby girl bin dey dumped inside black leda bag wey pesin troway along farm road ...
Pipo for Igwuruta, Ikwerre Local Goment Area of River State surprise as dem bring out ONE woman, alive from soakaway pit wia kidnappers bin dump her for three days. Na on Monday 17 August, 2020 ...